"Inferiority Complex" lyrics

"Inferiority Complex"

Gbo giri kiri gbo
Gbo giri kiri gbo
Ewure ku enu e run
Agutan ku aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know e go know
Who no sabi e go sabi
Take it outside basket

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

Jeje I do my thing
I no dey do their thing
They say I do 19 Jeje
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati na we dey do party Jeje
Can't shout dem no cash out today Jeje
Stand out dem no stand out Jeje
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow
Kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

I no dey wish another man bad oh
I no dey trespass for another man yard oh jeje
Money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my Mercihalago Jeje
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh
Kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Jeje
Jeje
Every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje
Jeje
Jeje
Every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje


You May Also Like
Ice Prince - "Boss" Ice Prince Zamani Poppin in ma name (you know I gat it) Bottles in ma name (shey be I gat it) Shopping in my name (you know I gat it) E no dey finish Flexing in ma name (you know I gat it) Shopping...
Falz - "Karishika" Cess... problem kid Killer with the flow and nobody sicker The money and the fame now coming quicker Queen of the coast don dey find the nigga Lord save me from karishika Killer with the flow cause...
Phyno - "Man Of The Year (Obago)" Iye! Ife balu aba abago, chom! (Obago) Ife balu aba abago (pent hauze) Ife balu aba abago, chom! (Obago) Obu na okweya aba ite nya versaline nwanne Kill dem all, phyno kill dem all Am a God in this...
Banky W. - "High Notes" Hey, It's Banky W EMEazy Leggo Omo ele so fine You should be my lady Always on my mind whether night or day And the way wey you dey whine, you go make me craze No time to waste, no need to delay...
Mayorkun - "Yawa" Swa! Fresh on the beat Mayorkun Baby mi won le yawa (eh won le yawa) Ife mi won le yawa oh (olo mi won le yawa oh) Pass the bill for my gate oh I go handle the crate oh Omo no time to waste oh...