Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!

I Know Bad People

Add translation
Share
Verified by Musixmatch
8 contributions
11 months ago
Translations

Lyrics of I Know Bad People by eLDee

intro

How far na? (I dey)
Wetin be na? (Bros, you sef you dey here?) Hey
Skynon, shake body na make we smoke cigar
Eh, nothing do us na, you gotta get some
(Omo mehn, you don hear eLDee new album?)
Abeg, pass that (who be that?) Pass that cigar for me
(eLDee na, Tybemen wey been dey rap for '99)
Omo mehn, forget that guy abeg
Well, that guy don hold now (which kind hold), him just dey do anyhow now
(Because him just come from Yankee now, just dey do anyhow)

intro

(Mehn, forget he is wack, lyrics no tight, he dey sing, e dey do like say na T-Pain)
Omo, him dey sing now abi him dey rap? (He de sing oh)
(Make the guy go Singapore abeg) brother, him don hold now so him dey chill him no dey
(Bros, forget no be everybody wey go Yankee dey hustle there)
(Mehn, people are not feeling that thing mehn, they are not feeling it at all)
Him just chop small thing, now him just believe say now everything go just work
Him go just dey sing we go chop am for (make we-, make we bet, e no fit sell)
It can't work, that guy na confusion (him na fair guy sha, generally)
Abeg give me cigar make we talk better thing for here (guy work abeg)
Mehn

chorus

See, I got a lot of shit upon my mind
To give a fuck about you little niggas yapping (you little niggas yapping)
Got a lot of ink I bought it up keep pushing
Best believe we got to slapping (my niggas made to slapping)
Somebody need to warn them kia-kia
Keep crossing the line and you go fit just kpai for here
Hell no, I ain't a killer, but I know bad people, bad people

verse

'08, '09, I'm sitting on rap now
Six-four Impala, rolling with the top down
More cash, more hoes, more stash more shows
More little niggas wanna rise with their lame flow
Elvis P that wish to be at
No way hozy, classes out no play
Mad about the new hype, wish they had the insight
Scheming on my blueprint, wonder how I do shit

verse

I used to spit fire, still a live-wire
Sparked it up for folks within they build the empire
But they still keep hating on the enemies
Next level shit, I'm a little understand it
They getting made because I switched up the melody
I'm getting more appreciated than they've ever seen
So they wanna start running they mouth
That's when I take a trip down south

chorus

See, I got a lot of shit upon my mind
To give a fuck about you little niggas yapping (you little niggas yapping)
Got a lot of ink I bought it up keep pushing
Best believe we got to slapping (my niggas made to slapping)
Somebody need to warn them kia-kia
Keep crossing the line and you go fit just kpai for here
Hell no, I ain't a killer, but I know bad people, bad people

verse

Ten years keeping it game, still standing
Never seem to give me my props, still demanding
If you's a hater you can kick to the curb
'Cause little minds get what little minds deserve now
I no get the time, I need a playmate
They can't stand the heat though, it's stalemate
Did it for ten summers, y'all just got dumber
That's why I'm the front-runner, number one stunner

verse

As I dey so I no dey like show
The lord above na him dey lace me with the right flow
But una dey try block me
Then I'ma get pissed off and put you in your place

chorus

See, I got a lot of shit upon my mind
To give a fuck about you little niggas yapping (you little niggas yapping)
Got a lot of ink I bought it up keep pushing
Best believe we got to slapping (my niggas made to slapping)
Somebody need to warn them kia-kia
Keep crossing the line and you go fit just kpai for here
Hell no, I ain't a killer, but I know bad people, bad people
Writer(s): Sikirullahi Dabiri

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Verified by Musixmatch
Structure Tag
Identify the song's sections

Contributions

Last edit 11 months ago
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro