verse
Worry me, worry me, worry
Omo, nothing dey worry me
Omo Owolabi lo'n soro (eh eh)
Omo Owolo lo'n soro (eh eh)
Me i tell them say i no dey live ayekaye (eh)
When I'm feeling good, i dey too jaiye jaiye
I go to Spain, Italy and Paris
Just for the weekend we like to party (eh)
Opolopo lo ro pe mi o l'opolo
Lai mo pe 'mi gan mo ya won l'opolo
See as I dey sweet like Dangote sugar
Mo ma lowo buruku like Mike Adenuga (ah!)
verse
Esi wo gbowo mi si ko lo gbe fun mi (Gbe fun)
Making money omo ki le se fun mi (Se fun)
E no be today wey I start
You no go know the reason why they love me like that
'Cos every time I come into your hands with my benz
I'm the man, If the haters wanna come
I no send them (send them)
Always on the road boy (road boy!)
Always getting money on the road boy (Iskaba)
Niggas too rich without the dope boy
All the while I thought I was the dope boy
Too much money thought I was the dope boy
Awon temi yapa lori convoy
They never showed me love as a good boy
Buy everything change on a rude boy (ah!)
verse
Too much money turn me to a hustler
Back in the days when I just dey demo for poster
Now Ii clean the haters, like I clean them with a duster
W. C I'm a fucking ghost burster (ah!)
verse
Too much money turn me to a hustler
Back in the days when I just dey demo for poster
Now I clean the haters, like I clean them with a duster
W. C I'm a fucking ghost burster (ah!)