Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
These Lyrics are yet to be verified
0 contributions
almost 10 years ago
Translations

Lyrics of Oluchi by Solid Star,Flavour

Eh, on this beat is jay sleek ololo
Eh na na na na na
{Onye olima
Achievas
Flavour nwamma}
O lo lo lo lo
Eh eh ah
1 (solidstar)
No be say she give me jazz
No be say she take my name to babalawo
House
Ai, me sef i dey wonder why
How e be say na ur name i dey sing o
Every day for my song
Girl na you, you dey make my belle full
Ololo
Oluchi oli baby ololo
You dey make my head swell e le le
So, girl you believe me when i say (le le)
Na you dey for my brain o
I no dey fit sleep everyday
Girl i no dey concentrate eh
Ha ha ha eh ya
Iye iye Iye le iye le iye le
2 (solidstar)
Girl i′m here to stay
I no go thief
Your heart and
Run away
I'll never go
Astray (honey)
I′ll stay with you from now till the day that i fade away
Girl you be the one wey i go carry carry
Go show my mama, you i go marry marry
Ochi gi na eme obim sari sari
O lo lo lo lo eh ya
Girl you believe me when i say (le le)
Na you dey for my brain o
I no dey fit sleep everyday
Girl i no dey concentrate eh
Lo lo lo lo lo
Ha ha ha eh ya
Iye iye 3 (flavour)
Onye olima
Hey hey
Anytime i think about your beauty oluchi
Ima nife na emem o oh (onye olima)
Anytime i think about your waist oluchi o
Ima nife na emem dikwa egu nu
Sometimes i ask myself how i fall in love with you
Solidstar anwu olame eh iye eh
Oluchi gbagbe egwu nu seke nsem gbagbe nu egwu asa
Nwa
Gbagbe egwu nu seke nsem
Girl you believe me when i say (le le)
Na you dey for my brain o
I no dey fit sleep everyday
Girl i no dey concentrate eh
Lo lo lo lo lo
Ha ha ha eh ya
Iye iye Uh oh uh oh eh
Me be kiri mo kiri mo
Kowe se iye iye
Omo teme
Kowe iye
Eh (Repeat)
Kowe
Kowe
Kowe
Writer(s): Paul Chiori

Contribute

To-do

Structure Tag
Identify the song's sections

Completed

Lyrics
Lyrics in time with music
Performers Tag
Identify who's singing what

Credits

This song has no credits yet
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro