verse
I love the way you move (way you move)
Oh girl you kill me with the way you move (with the way you move)
Eh! Girl you dey make me act a fool (act the fool)
Say you dey kill me with the sexy things you do (sexy things you do)
verse
I no go mind if you go make I walk into it
Only tonight baby tomorrow you go prove it
Say I'm your supper-man I got the sugar man
Sɛnia wo yɛ wo hu na ɛyɛ mi fɛooo naa
Logoligi ma ni kɔ mi sumsum mani
Sɛ mi ti kyɛ woaa dgy mi su hɛɛ hami
verse
When I step into the building
See all the girls get up on your fit
And say ho ay hoo, and say ho ay hoo
I say na kill beat na he do the beat
Wey dey make the girl wey dey jump and scream
And say ho ay hoo, and say ho ay hoo
Say anywhere you go I go follow you girl
Anywhere you go I go follow you girl
I go follow you girl heeey ay ay ay
verse
Misi dani wo hu, dani wo hu, dani wo hu then move it
I want you to take over and groove with (kill beat)
You see say they gonna, they gonna, they gonna loose it
When they hear this sound
They knocks you out pound for pound
Now i fancy your sexy belly dancing
If you can compete let's go
Writer(s): Paul F. Jabara