Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!

This Kind Love (Feat. Wizkid)

Add translation
Share
Verified by Curator
30 contributions
over 4 years ago
Translations

Lyrics of This Kind Love (Feat. Wizkid) by Patoranking,WizKid

intro

Whoa whoa whoa whoa whoa

chorus

I get money lapo
Mo tun gbe de
E ba mi pe modupe
Mo tun gbe de o
O gbe gele sori se
Mo tun gbe de
Ba mi jo no shakara
Mo tun gbe de o
I get money lapo
Mo tun gbe de
E ba mi pe modupe
Mo tun gbe de o
O gbe gele sori se
Mo tun gbe de
Ba mi jo no shakara
Mo tun gbe de o

chorus

Baby girl I want this kind love this kind love
This kind love e dey do me like
Bum bum bum bum bum bum uh aro
Baby girl i tell you this kind love this kind love
This kind love e dey do me like
Dun dun dun dun dun dun uh eh
Baby girl mo ni

verse

I don't know why your love a di ting wey me think 'bout
Five-star treating you giving your gal, me nah don't
Unto me time, yes mi gonna devote
L.O.V.E. me love you gal full boat
Anything you want gal you can order
Me love you me nuh need another
So tell the girl dem not to bother
Across the ocean, across the border
You worth more than a billion dollar
Straight down to addis-ababa
This kind love has taken us further
Nobody test gal, no badder

chorus

Baby girl i want this kind love this kind love
This kind love e dey do me like
Bum bum bum bum bum bum uh aro
Baby girl i tell you this kind love this kind love
This kind love e dey do me like
Dun dun dun dun dun dun uh eh
Baby girl mo ni

bridge

They can say what they wanna say (say what they wanna say)
They can do what they wanna do (do what they wanna do)
No matter what the hater's say
I still get my eyes on you
They can say what they wanna say say what they wanna say
They can do what they wanna do do what they wanna do
No matter what the hater's say
I still get my eyes on you

verse

Gonna be with you even if they say na taboo taboo
All my skin i go draw your tattoo
Girl you make my life turn brand new
If me have to choose
Me gwan chose another you
Gonna be with you even if they say na taboo
All my skin i go draw your tattoo
Girl you make my life turn brand new
If me have to choose
Me gwan chose another you

chorus

I get money lapo
Mo tun gbe de
E ba mi pe modupe
Mo tun gbe de o
O gbe gele sori se
Mo tun gbe de
Ba mi jo no shakara
Mo tun gbe de o
I get money lapo
Mo tun gbe de
E ba mi pe modupe
Mo tun gbe de o
O gbe gele sori se
Mo tun gbe de
Ba mi jo no shakara
Mo tun gbe de o

chorus

Baby girl i want this kind love this kind love
This kind love e dey do me like
Bum bum bum bum bum bum uh aro
Baby girl i tell you this kind lov this kind love
This kind love e dey do me like
Dun dun dun dun dun dun uh... eh
Baby girl mo ni
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Osabuohien Osaretin, Ibrahim Ayodeji Balogun

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Verified by Curator
Structure Tag
Identify the song's sections

Contributions

Last edit over 4 years ago
Show 30 contributors
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro