Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
Verified by Curator
12 contributions
about 2 years ago
Translations
French

Lyrics of Say Your Love by P-Square

intro

Na today eee
E don tey
Girl you no say me I no dey lie
This is what you say to me
What you say to me

chorus

You say your love no dey lie
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry
Eh ya, oh no
You say love no dey die oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be dis na today ya e don tey

verse

You say ur love no dey lie
E don tey
Make you tell your friends wetin dey (na today)
Shey you no say me I no dey lie
This is what you say to me, what you say to me
She go talk say we go spend our lives together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be dis na today eya e don tey

pre-chorus

The very day that I saw you
Girl I knew you were a player
'Cause you wanna break ma heart and turn me upside down
Girl you no say me I no de lie
This is what you say to me what you say to me
Girl anytime wey I dey with you
Girl I feel sey you be witch oh
Make you get out of my sight make you find your way
Tell me which kind lie be this na today eya e don tey

chorus

You say you love no dey lie
Say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya, oh no
Say your love no dey die e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya e don tey

verse

Na the same girl wey I see inside my best friend motor
Oh no no be so
Well I don't need an explanation
Girl why you dey hala
Tell me really why you dey hala
Dey talk say who say she say that
Na she say dat p-square don say dat
Ma brother tell me which kind life be this she don kolo
I swear no body go believe you, girl no be so

pre-chorus

The very day that I saw you
Girl I knew you were a player
'Cause you wanna break ma heart and turn me upside down
Girl you no say me I no de lie
This is what you say to me what you say to me
'Cause anytime wey I dey with you
Girl I feel sey you be witch oh
Make you get out of my sight make you find your way
Tell me which kind lie be this na today eya e don tey

chorus

You say you love no dey lie
Say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya, oh no
Say your love no dey die e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya e don tey

verse

Huh huh huh
What sort of a life is this
Which of kind life we be dis
For so long we dey face trouble
Dey hustle dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wae I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she o sef
Why, why, why I go cry when I dey try
She dey lie say her love no dey die (e ya)
So now baby tell me who dey lie (e ya)
Make I tell you wetin I get for ma mind baby

verse

Girl wetin I do you
I dey try to let no know sey I like you pass my mama
E yo dat was then
But now girl I don't need you no more
Make you go I don't need you no more

chorus

You say you love no dey lie
You say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya, oh no
You say your love no dey die e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya e don tey

verse

Girl wetin I do you (make you tell me where I go wrong)
I dey try to let you know say I love you pass my mama
Girl wetin I do you (make you go I don't need you no more)
'Cause this is what you say to me, say to me

chorus

Say your love no dey lie (girl wetin I do you)
Say your feelings no dey die (I dey try to let you know say I like you pass my mama)
(Girl wetin I do you) See me girl I dey cry
(Make you go I don't need you no more) Make you give me one reason why
Girl I go die e you oh

chorus

Eh eh e eh eh e eh e e ooh no
(Say your love no dey lie) You say your feelings no dey die
(See me girl I dey cry) See me girl I dey cry, eh ya
Make you give me one reason why (oh no)
(You say your love no dey die) Girl I go die oh
(See me girl I dey cry) Tell me which kind lie be this
(Na today eh ya e don tey) Eh e eh, eh e eh, oh no
(Say your love no dey lie) eh e eh, eh e eh oh no
(Say your feelings no dey die) eh e eh, eh e eh oh no
(See me girl I dey cry) Why you dey lie e yo oh (oh no)
Say your love no dey lie e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya, e don tey
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Verified by Curator
Structure Tag
Identify the song's sections

Credits

Show all credits

Contributions

Last edit about 2 years ago
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro