Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
Verified by Community
32 contributions
almost 7 years ago
Translations

Lyrics of The Money by Olamide,Davido

verse

Kiddo Kiddo,
Kiddominant, i want to lowo
I want to lola,
I want to lalafia, i want to lowo,
I want to lola, i want to lalafia,
Alowo ma jaiye eyin lemo,
Awon ti won jaiye lana da,
Won ti ku won ti lo oh,
Alowo ma jaiye eyin lemo,
Awon ti won jaiye lana da,
Won ti ku won ti lo oh,

chorus

Hey gimme The Money eh,
Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo,
Life is all about the money eh,

verse

Take a look at it like this,
If i no get money like this,
All the shuma no look my face ehn,
Them no go follow me to my place,
I dey grind and do my thing
I don dey see money sinz i dey 19,
When i go chop with my team
We dey pay everyone wey dey the canteen,
Now we don upgrade the matter
Rolling a weekly a monthly a quarter,
Now we don turn to butter family
Dey smile and we no get quanta jor dakun,
Jen so yoruba make dem,
No go forget say,
Baddo na baba eruku de tun
Yapa a den jaiye ori wa hey gimme

chorus

The Money eh, biko ye nego,
Orimi jekin jekin lowo,
Life is all about the money eh .,
Hey gimme The Money eh,
Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo,
Life is all about the money,

verse

Eh i want to lowo,
I want to lola, i want to buy Bugatti,
I want to hmmm uh hmm Kim Kardashian,
At the back of my brand new,
Bentley is it because i'm balling,
They want to dull my ginger,
They want to hear my story,
They wan put me for Linda,
Some jealous me,
Some people jealous me,
Oya come and spend my money,
Oya come follow me jolly oh,
Alowo ma jaiye eyin lemo,
Awon ti won jaiye lana da,
Won ti ku won ti lo oh, ye ye ye,
Alowo ma jaiye eyin lemo,
Awon ti won jaiye lana,
Da won ti ku won ti lo oh,

chorus

Hey gimme the Money eh,
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo,
Life is all about the money eh,
Hey gimme the Money eh,
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo,
Life is all about t
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Olamide Adedeji

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Verified by Community
Structure Tag
Identify the song's sections

Contributions

Last edit almost 7 years ago
Show 32 contributors
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro