Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
These Lyrics are yet to be verified
0 contributions
about 7 years ago
Translations

Lyrics of Hustle Hustle by Nelly Nelson

Mr. one time
Nelly Nelson (Joe bagz always being???)
Some dey work and some dey chop
Some dey work dem no see food
Do your best and leave the rest
Put in work and be the best (see)
Some dey work and some dey chop (jeje)
Some dey work dem no see food (jeje)
Do your best and leave the rest (jeje)
Put in work and be the best
This life (ay)
Omo Na hustle hustle (hustle hustle)(aye)
I say Na double double (double double)
You need to put in double
(One time)
Okay I′m all about my muller so I'm
Steady chasing goals...
All about my muller so I′m always on the road
And I want to learn more so I'm steady on the growth
This life be like water so I'm steady on a boat
E no get enemy but I still dey compose
Cause you never really know
How you go go
Wetin go take you
So I′m steady on my toes
No time to denge no time to pose
Some dey work and some dey chop (jeje)
Some dey work dem no see food (jeje)
Do your best and leave the rest (jeje)
Put in work and be the best
This life (ay)
Omo Na hustle hustle (hustle hustle)(aye)
I say Na double double (double double)
You need to put in double
(One time)
South south boy Bayelsa
I put in work so dey can tell me yes sir
So that when they call I go get PA wey go answer
That′s why I write this song so that maybe it can enter
So put in work put in work
I remember using hand cause I no get e fork
Them been even laugh... them been tell me say I suck
Now they wanna listen anytime I talk
(But)
Don't be deceived
Them go worry you
Even when you no fight
Them go worry you
Them go hate and
Them go worry you
But keep pushing
Even if them worry you
My brother put your head down
Work hard
Pray and still work hard
You go cross everything even the lake chad
E go be like stone throw when you go cross am
Some dey work and some dey chop (jeje)
Some dey work dem no see food (jeje)
Do your best and leave the rest (jeje)
Put in work and be the best
This life (ay)
Omo Na hustle hustle (hustle hustle)(aye)
I say Na double double (double double)
You need to put in double
(One time)
He-he-hey
A-ra-ra-ra-ra
O-ro-ro-ro-ro
One time
Mr Nelson
Respect to the late sir Fela Anikolapo Kuti
Thank you very much
(Mixed by????)

Contribute

To-do

Structure Tag
Identify the song's sections

Completed

Lyrics
Lyrics in time with music
Performers Tag
Identify who's singing what

Credits

This song has no credits yet
Hustle Hustle
Hustle Hustle
Single • 2017 • 1 track
1
Hustle Hustle
Nelly Nelson
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro