Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Add translation
Share
Verified by Musixmatch
17 contributions
over 7 years ago
Translations

Lyrics of Bamilo by May D,WizKid

intro

Woni owo ti tan awon oloshi
No finish no finish e no finish
Won ni ati ko igba wolo awon oloshi

verse

E no finish e no finish e no finish
Won ni mo tan but
Am chilling with your baby
O ti bamilo se while you looking
Bamilo bamilo oh

verse

The way you dey shigi bam bam

verse

Baby shake your bum bum
May D and Wizzy baba nla
They make the pretty girls

verse

Dey take their pant down
Girl make you carry your pant down
Make you tell them how the thing dey go

chorus

If you see my money
Omo i go touch your body
Omo you go change your mind
Omo you go change your mind

chorus

If you see my money
Omo you go give me body
Omo you go change your mind oh
You go change your mind

chorus

Now you gat to know
Bamilo se bamilo bamilo bamilo
See am begging you begging you please
Bamilo se baby bamilo bamilo

verse

I wanna take you to
My room and to my longo
I wanna personally
Show you how to gbon gbon

verse

I love your fruit, i love you smile
I love your perfume
I wanna show you the things of life
Tori won se boti pari won

verse

Tun wa se boti tan pata se
Sare wa ko ma ro ose baby

verse

Love the way you tun gban gban
Love the way you look in my eyes
Girl i would never womanize
Baby just come and take my hand

verse

Iwo gan gan lomo ton so nigboro
Ko si shoro
Calm down sister
Iwo gan gan lomo ton so nigboro
Ko si shoro

chorus

Now you gat to know
Bamilo se bamilo

verse

Bamilo bamilo
See am begging you
Begging you please
Bamilo se baby
Bamilo bamilo

verse

Woni owo ti tan awon oloshi
No finish
No finish e no finish
Won ni ati ko igba wolo awon oloshi
E no finish e no finish e no finish

verse

Won ni mo tan but
Am chilling with your baby
Oti bamilo se while you looking
Bamilo bamilo

verse

The way you dey shigi bam bam
Baby shake your bum bum
May D and Wizzy baba nla
The way the pretty girls dey take their pant down
Girl make you carry your pant down
Make you tell them how the thing dey go

chorus

If you see my money
Omo i go touch your body
Omo you go change your mind
Omo you go change your mind oh

chorus

If you see my money
Omo you go give me body
Omo you go change your mind
You go change your mind

chorus

Now you gat to know
Bamilo se bamilo bamilo bamilo
See am begging you begging you please
Bamilo se baby bamilo bamilo woh oh oh yeah
Writer(s): May D

Contribute

To-do

Performers Tag
Identify who's singing what

Completed

Lyrics
Verified by Musixmatch
Structure Tag
Identify the song's sections

Credits

This song has no credits yet

Contributions

Last edit over 7 years ago
Show 17 contributors
Bamilo
Bamilo
Single • 2016 • 1 track
1
Bamilo
May D, WizKid
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro