chorus
I for like to marry you like to marry you
Like to carry you like to carry you
You know say you know say I like to marry you
I for like to marry you like to marry you
Like to carry you like to carry you
I for like to marry you like to marry you
You know say you know say I like to carry you
I too like to carry you too like to carry you
verse
I go buy you Versace I buy you Givenchy
I go enter the motor ife sinachi
I go enter the place wey your mama and papa dey
I go tell am my mind I go hail your uncle and salute your aunty
See the way I dey feel everybody come and see
He dey reggae the raga me damun chidami
E dey do me like jedi jedi
verse
I like how you holding me down
I like how you holding me down
From the top to the ground
Take away all of my frown
So mummy I gat you a crown
And you know I'm for real
You know that I gat you for real
So you know I ain't playing
You know when I put you to bed
I don't joke with emotions and skills
verse
Hey me self I tire (chai)
How everybody chuk hand for our matter
Dem dey yarn dem dey fast dem dey pray say make we scatter
But as long as you got my back
And as long as I gat your back
I might never be going back
chorus
I for like to marry you like to marry you
You know say you know say I like to carry you
Like to carry you like to carry you
I for like to marry you like to marry you
You know say you know say I like to carry you
Like to carry you like to carry you
I for like to marry you like to marry you
You know say you know say I like to carry you
chorus
Like to marry you like to marry you
You know say you know say i like to carry you
Like to carry you like to carry you
I for like to marry you like to marry you
You know say you know say I like to carry you
Like to carry you like to carry you