Are you an artist? Make the most of your lyrics with Musixmatch Pro!
Translations (3)
Share
Verified by Curator
15 contributions
6 months ago

Lyrics of Oyege by Frank Edwards

My God is a very big God
He no dey fail oh he no dey lie
If he talk am he Don do am oh
That is why we dey praise am oh
The things wey give us papa
Na him we dey bring am so
Papa you no dey fail
I will praise you in a RockTown way
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Uh, na, na, na
Oya carry the problem come
My father is on and able
(You know what I mean)
Ah, oshodi eh
Jehova talk and do
Plenty miracle everywhere
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Everywhere I go Dem dey call my name
They say this boy you be super star oh
I dey tell them say no be me do am
Na Baba God Be the super star oh
Oyigi yeh nah confirm oh
Anointings yapa for my head oh
Jesus nobody be like you
Me I go praise you forevermore
Onye oma meh you do well for me
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Life no dey two make you live am well
Everyday you wake make you thank God oh
If no be God you for Don jam motto
Igwe we dey praise your name
Plenty miracles everywhere
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
(ebenebe, obidi mo, nchale′rege)
Writer(s): Frank Edwards

Contribute

To-do

Structure Tag
Identify the song's sections

Completed

Lyrics
Verified by Curator
Performers Tag
Identify who's singing what

Credits

This song has no credits yet

Contributions

Last edit 6 months ago
Show 15 contributors
Are you an artist? Distribute your lyrics!
Take full control of your lyrics. Curate, sync, and distribute your lyrics on Spotify, Apple Music, and more.
Explore Musixmatch Pro